Di US State Department tok say dem go begin revoke di passports of Americans wey owe big amount of money for child support. Di department announce say parents wey owe money wey pass $2,500 (£1,844) in ...